Letra de Na you de Mista Seth
Busca letras de canciones, artistas y radios de diferentes paises y ciudades.
Letra de NA YOU de MISTA SETH.
( Mista Seth )
Na you
Na you oh ooh
Na you
Na you oh ooh.
I?ve been thinking about thing I do (lately)
Talking about shows I rock (daily)
Maybe some times feeling like a super man
Buts there is one thing I know deep down inside of me
Reminding me, e dey tell me say
Na your grace and mercy (grace and mercy)
Na your grace and mercy (grace and mercy).
(Chorus)
Na you
Na you oh ooh
(Wey dey give me the strength to do the things I do)
Na you
Na you oh ooh.
Last year I almost died in a very unusual incident
Wey people they call?am juju
But, now I know say you almighty pass all juju
Cos I saw your hands touching me
Giving me life when I was almost passing out

(Bridge)
Whenever people dey hype me say
Dey tell me say
I dey so fine
I go tell dem say (na you)
Whenever people dey hype me say
Dey tell me say
I dey so good
I go tell dem say (na you).

(wey dey give me the wisdom to do the things I do)
Na you ooh eh.

Corregir letra
- Si considera que hay algún error en la letra de canción por favor reportarla, esto nos ayudara a crear un mejor sitio web para todos.
Reporte enviado sin dirección de correo no sera tenido en cuenta.